On Top D Tori

Канал маалыматтары

On Top D Tori

On Top D Tori

Жаратуучу: Adamaramma

On Top D Tori podcast, na podcast wey go dey yarn orisirisi matter wey dey happen for we society. Na on top this podcast wey be say, we go dey chook mouth for the ogbonge issue and matter for we society... Make una dey join me every Sunday by 5:30pm. Incase una get question for me or una wan follow...

EN Nigeria Коом

Жаңы эпизоддор

13 эпизод
Age ontop Relationship              (Older men abi older women?)

Age ontop Relationship (Older men abi older women?)

Na ontop this Tori we dey yarn whether Age matter for relationship abi e no matter. For contributions and comments make una follow me for my IG: @onto...

2022-07-09 22:35:28 00:41:40
Gambling pandemic                      (Set awon jackpot geng!)

Gambling pandemic (Set awon jackpot geng!)

On top this Tori, we go dey shine Torchlight on the issue of gambling, people wey dey Gamble and how e don affect dem. Abeg make una follow me on IG @...

2022-06-25 07:40:30 00:29:27
 2023 Election                                         (The need for PVC!)

2023 Election (The need for PVC!)

This episode na to cajole people wey dey reluctant about this election, make Dem get their permanent voters card and vote for the right next president...

2022-06-05 04:22:17 00:27:45
 ASUU STRIKE                            (more harm than good??🤔)

ASUU STRIKE (more harm than good??🤔)

For on top this Tori we yarn about whether this ASUU STRIKE don affect Nigerian students negatively or positively. For contributions and comments, Ab...

2022-05-21 22:20:49 00:41:24
Domestic violence!                    (Endure abi pack your baggages??😄🤷)

Domestic violence! (Endure abi pack your baggages??😄🤷)

This Tori na about wetin women suppose do if Dem dey abusive marriages or if their hubby dey hit dem like say Dem be punching back!😩... follow me on...

2022-04-15 03:41:35 00:29:00
 Cross dressing                           (A trend for disguise)

Cross dressing (A trend for disguise)

This episode dey yarn about cross dressing for naija and whether cross dressing don do more harm than good for we society🤔🤔

2022-04-10 00:47:52 00:30:36
Men and their feelings😔😔

Men and their feelings😔😔

U be lady and your boyfriend or your husband no dey open up to u???🤷...no worry, na on top this Tori u go know the Koko reason why men dey like that...

2022-03-27 00:43:46 00:26:12
Yahoo Yahoo!

Yahoo Yahoo!

This episode dey yarn about whether parents suppose encourage Yahoo or not based on Nigerian economy. 🤔

2022-02-13 04:28:53 00:30:14
Inside Bus wahala😅

Inside Bus wahala😅

This episode dey yarn about the orisirisi wahala wey dey shele for inside public transport

2022-01-16 06:06:02 00:24:01
Boarding school na still the best option???🤷🤷🤷

Boarding school na still the best option???🤷🤷🤷

On top this Tori, " Boarding school na still d best option"? Dey yarn about if e still make sense make parents dey carry their pikin drop for boarding...

2021-12-12 06:05:35 00:26:35
Why educated couple's marriage no dey last?🤔🤔

Why educated couple's marriage no dey last?🤔🤔

Na on top this Tory we take yarn the reason why be say couple wey go school, their marriage no dey last but na couple wey no go school marriage dey la...

2021-11-28 07:27:03 00:30:30
Shey school na scam??🤷🤷

Shey school na scam??🤷🤷

Na On Top this Tori we be say we go take know if school na scam or not.😁

2021-11-21 06:57:57 00:23:55
On Top D Tori Trailer

On Top D Tori Trailer

Una dey look for where una go dey get tori? Abi Tory wey go dey Totoro una for body? 😄 On Top D Tori na d korrect place....

2021-11-14 03:54:07 00:01:08
0:00
0:00
Episode
home.no_title_available
home.no_channel_info